“You are Olosho 1Kobo and a home breaker”- Actress Nancy Isime dragged for dating a Married Man

Today gistlover and Nacy Isime are digging it hard. The story here this, an Instagram blogger gist lover accused Nancy Isime of sleeping with a said Married Man and breaking his home.

See the conversation below and Nancy Isime’s reaction.

 

gistloversblog.voice Resist the urge to shalaye😂😂😂 Dear beautiful liar, I am on your case till forever, Na lies I hate pass, for your mind because you felt no evidence you Dey bold to come deny your No 1 manfriend and sponsor, so because say you invite him wife and staffs come your birthday, that one mean say una no Dey knack, come off it, Na your fans you go Dey do good girl for, Nancy look me well, you fit smart to Dey keep your parol off the Media, but no be for people like us, Ogun kee good girl , shebi all of una don gather pursue the house wife comot now, nengi do pass you, debunking debunking😂😂was even posting the wife, Nancy you no Dey look face, I resemble those Road side blogger wey una Dey give change , I fit say make thunder strike that your PUNA for there, Beautiful liar, I AM ON YOUR CASE, you can’t be too coded for me, RECEIPT YOU WANT, RECEIPT YOU WILL GET VERY SOON, Na your work you Dey take travel every now and then now, hardwork kee all of una there😂😂😂I come in peace 🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️

 

 

 

 

 

Also Read  Davido New Car Lamborghini Aventador worth $550,000 (N310,000,000)(video)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *